Make all man still dey on guide na jew name Chux yan im bele so 4rm soweto H.T. A believe say we surpose come together go dey visit Ts get info 4rm T.As no be to dey surmon heads of Ts and Zones because no head go come tell you say im no dey cordinated. Umu egede were our pride and orientation come go.
Take for instance T wen a 4rm lord go carry lord crest am ogidi were dat one don ever happen. We no dey surport this men as we surpose and na im make e be say 4 some Ts men no dey observe lords again, a believe say every axeman get im work a no come sabi wether na over reasonin come be our own and to dey turn orientation upside down. Dey say pikin wen woman trane, trane im self. Tautin too much 4 movement now both non acada them and ayes wen dey T, at a time a believe say na the O.T wen your L.M give you na im you take dey waka reach today so na lack of O.T na im be our problem another one na lack of surport 4rm we wen be lords na im cause trouble pass.
We wen beleive say na we knw pass (lords) na we fuck up pass but no be matter wen dey be this one. Men wen too sabi a still hear wetin all man reason comot non acada inni 4rm movemen dat one dey, close Ts dat one na still reasonin but no be there e 4rm start so a beleive say e no go fit still end 4rm there.